INTRO
Na today, e don dey
Girl you know say me I no dey lie
This is what you said to me (2x)
CHORUS
You say your love no dey lie
Say your feelings no dey die
See me girl I dey cry eyah
Oh no
You say your love no dey lie oh
See me girl I dey cry
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don dey
VERSE 1
You say your love no dey lie
E don tey [e don tey]
Make you tell your friends
Wetin dey [Na today]
Girl you know say me I no dey lie [this is what you said to me]
She go talk say we go spend our life together
She like me pass her own mother
She prefer me pass her own father
My brothers tell me which kind lie be this
Na today, eyah e don tey
HOOK
The very day that I saw you girl
Girl, I knew that you were a playa
Because you wanna break my heart
And turn me upside down
Girl you know say me I no dey lie [this is what you said to me 2x]
Girl, anytime I dey with you
Girl, I feel you say you be witch o
Make you get out of my sight
Make you find your way
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don tey
REPEAT CHORUS
VERSE 2
Na the same girl wey I see inside my best friend moto
Oh no, no be so
Girl, I don't need an explanation
Girl why you dey tell lie
Tell me really why you dey tell lie
They talk say who say, she say that
That she say that
P-Sqaure don say that
My brothers tell me which kind lie be this
She don kolo
I swear nobody could believe the girl
No be so
REPEAT CHORUS
VERSE 3
What sort of a life is this
Which kind life wey be this
Wey someone go dey fit struggle
Dey hustle, dey bubble for jungle
No be for double
Na the same girl wey I hustle
Na she be trouble
Who be that babe wey dey fumble
Make she go sef
Why, why, why, why I go cry
When I dey try
She dey lie say her love no dey die [eyah]
So now baby tell me, who dey lie [eyah]
Make I tell you wetin I get for my mind
Baby girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Hey yo, that was then
But now girl, I don't need you no more
Make you go, I don't need you no more
REPEAT CHORUS
BRIDGE
Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't like you no more
Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't need you no more
Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no
REPEAT CHORUS (till fade)
Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no
P-Square es un dúo musical nigeriano formado por los hermanos gemelos Peter y Paul Okoye. Activos desde 2003, han alcanzado una popularidad internacional gracias a su estilo que fusiona hip hop, R and B y música africana tradicional. Considerados uno de los grupos musicales más influyentes de África, P-Square ha ganado numerosos premios, incluyendo varios MTV Africa Music Awards. Sus álbumes más famosos incluyen "Get Squared" (2005), "Game Over" (2007) y "The Invasion" (2011). Entre sus canciones más representativas se encuentran "Bring It On", "Chop My Money" y "Do Me”. En 2016, los hermanos anunciaron la separación del dúo. En 2021, después de un período de pausa, P-Square se reunió para continuar su carrera musical.
Desde los primeros días del cine, la música ha sido una parte esencial de la experiencia cinematográfica. La música en películas puede crear emociones, realzar escenas, y transportar a los espectadores a mundos imaginarios.
El 22 de agosto es un día especial para los fanáticos de la música en todo el mundo, ya que marca el cumpleaños de una de las estrellas pop más brillantes y talentosas de nuestra época: Dua Lipa
El Caribe, esa región de belleza paradisíaca y diversidad cultural, es también la cuna de algunos de los géneros musicales más emocionantes y entrañables del mundo.
En un movimiento que sacudió la industria musical, Universal Music Group ha anunciado recientemente la adquisición de Chabaka Music
La música es un lenguaje universal que trasciende barreras culturales y lingüísticas. Puede emocionarnos, inspirarnos y, lo que es más importante, ayudarnos a aprender un nuevo idioma de una manera divertida y efectiva.
Madrid ofrece una amplia gama de géneros musicales que deleitan a lugareños y visitantes por igual. Con una escena musical diversa y vibrante, Madrid es un destino imprescindible para los amantes de la música.
La Music Session 53 fue un evento musical que reunió a varios artistas reconocidos de la música latina en el año 2018. Entre ellos, destacaron Shakira y Gerard Piqué, quienes realizaron una presentación memorable que dejó al público emocionado y maravillado.
Afinar una guitarra es importante para poder tocar correctamente y para que los acordes suenen bien.
La catalana amante de los ritmos andaluces por fin está a punto de volver. Dos años y medio después de su último disco "El mal querer" en 2018, con el que ganó los Grammy, Rosalía vuelve a la escena.