Na which kind yawa bi dis yi e (2x)
Ooh (2x)
VERSE 1
I was driving, wasn't speeding so fast
I just dey go jeje, I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place
Wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see then them a coming
They tell me make I stop but I don't know why
Who be that, the police
They took my papers from me
And I say Sir
Why you do me so
CHORUS
Oga police e
Wetin be dis e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh, no
See wetin I dey miss
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh no (2x)
Oga police yi e
Na which kind yawa be dis yi e
Oh no (2x)
VERSE 2
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from America
Wey get money
And for my front
Ishiewu and turkey
Different kind of shayo
We dey make eye doti
Plenty bobos just dey make the noise [Hey! ]
Enough chickitos just dey make their choice [One more plate]
As I dey hail my guy
Begin dey wash my hand e
I just dey start e
Then all of a sudden, see then them a coming
Everybody start to run
But I don't know why
Who be dat, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, Sir, na wetin I do
REPEAT CHORUS
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
Oga police e
Wetin be this e
Na which kind yawa be this e
No, no
Na which kind yawa be this e
No, no, no, no, no, no, no, no
REPEAT CHORUS (till fade)
For my woman, to my friends
P-Square es un dúo musical nigeriano formado por los hermanos gemelos Peter y Paul Okoye. Activos desde 2003, han alcanzado una popularidad internacional gracias a su estilo que fusiona hip hop, R and B y música africana tradicional. Considerados uno de los grupos musicales más influyentes de África, P-Square ha ganado numerosos premios, incluyendo varios MTV Africa Music Awards. Sus álbumes más famosos incluyen "Get Squared" (2005), "Game Over" (2007) y "The Invasion" (2011). Entre sus canciones más representativas se encuentran "Bring It On", "Chop My Money" y "Do Me”. En 2016, los hermanos anunciaron la separación del dúo. En 2021, después de un período de pausa, P-Square se reunió para continuar su carrera musical.
Desde los primeros días del cine, la música ha sido una parte esencial de la experiencia cinematográfica. La música en películas puede crear emociones, realzar escenas, y transportar a los espectadores a mundos imaginarios.
El 22 de agosto es un día especial para los fanáticos de la música en todo el mundo, ya que marca el cumpleaños de una de las estrellas pop más brillantes y talentosas de nuestra época: Dua Lipa
El Caribe, esa región de belleza paradisíaca y diversidad cultural, es también la cuna de algunos de los géneros musicales más emocionantes y entrañables del mundo.
En un movimiento que sacudió la industria musical, Universal Music Group ha anunciado recientemente la adquisición de Chabaka Music
La música es un lenguaje universal que trasciende barreras culturales y lingüísticas. Puede emocionarnos, inspirarnos y, lo que es más importante, ayudarnos a aprender un nuevo idioma de una manera divertida y efectiva.
Madrid ofrece una amplia gama de géneros musicales que deleitan a lugareños y visitantes por igual. Con una escena musical diversa y vibrante, Madrid es un destino imprescindible para los amantes de la música.
La Music Session 53 fue un evento musical que reunió a varios artistas reconocidos de la música latina en el año 2018. Entre ellos, destacaron Shakira y Gerard Piqué, quienes realizaron una presentación memorable que dejó al público emocionado y maravillado.
Afinar una guitarra es importante para poder tocar correctamente y para que los acordes suenen bien.
La catalana amante de los ritmos andaluces por fin está a punto de volver. Dos años y medio después de su último disco "El mal querer" en 2018, con el que ganó los Grammy, Rosalía vuelve a la escena.