Hmmmm
Zagadat
So we dey, zuzulakate
Celebrate grace, celebrate favours, ehen
I no dey cross my neighbours
I dey get fruits from all of my labours
So we dey, zuzulakate
Celebrate grace, celebrate favours, ehen
I no dey cross my neighbours
I dey get fruits from all of my labours
Say me I never fight nobody (Nobody)
I just wan dey with my somebody (Somebody)
And my lady, she dey give me company (Company)
Wahala no go killi somebody, oh Lord
Say me I no dey fight nobody
I just wan dey with my somebody
And my lady, she dey give me good good love
And my lady, she dey give me good good love, oh Lord
So we dey, zuzulakate
Celebrate grace, celebrate favours, ehen
I no dey cross my neighbours
I dey get fruits from all of my labours
So we dey, zuzulakate
Celebrate grace, celebrate favours, ehen
I no dey cross my neighbours
I dey get fruits from all of my labours
Yeah, now I be smiling to the bank, you know?
I no dey too dance, but I shaku oh
My feeling so high like I shacky oh
Me I no fit ever ever lack again
I dey para, swah
I dey gara, ah
Came from the bottom, and I, I climb the ladder, yeah
Tony Montana no do reach this one
And you know sey Joeboy na real one
So many things wey dey go through my mind
I no dey find trouble, mehn, na money I dey find
Any good thing I dey seek, I dey find
And I come through with that special kinda vibe, no lies
Everything nice
Everything cool
Everything right
And we dey here
With all my guys
And we dey flex, we dey party all night
Zuzulakate
Celebrate grace, celebrate favours, ehen
I no dey cross my neighbours
I dey get fruits from all of my labours
So we dey, zuzulakate
Celebrate grace, celebrate favours, ehen
I no dey cross my neighbours
I dey get fruits from all of my labours
Say me I never fight nobody (Nobody)
I just wan dey with my somebody (Somebody)
And my lady, she dey give me company (Company)
Wahala no go killi somebody, oh Lord
Say me I no dey fight nobody
I just wan dey with my somebody
And my lady, she dey give me good good love
And my lady, she dey give me good good love, oh Lord
Desde los primeros días del cine, la música ha sido una parte esencial de la experiencia cinematográfica. La música en películas puede crear emociones, realzar escenas, y transportar a los espectadores a mundos imaginarios.
El 22 de agosto es un día especial para los fanáticos de la música en todo el mundo, ya que marca el cumpleaños de una de las estrellas pop más brillantes y talentosas de nuestra época: Dua Lipa
El Caribe, esa región de belleza paradisíaca y diversidad cultural, es también la cuna de algunos de los géneros musicales más emocionantes y entrañables del mundo.
En un movimiento que sacudió la industria musical, Universal Music Group ha anunciado recientemente la adquisición de Chabaka Music
La música es un lenguaje universal que trasciende barreras culturales y lingüísticas. Puede emocionarnos, inspirarnos y, lo que es más importante, ayudarnos a aprender un nuevo idioma de una manera divertida y efectiva.
Madrid ofrece una amplia gama de géneros musicales que deleitan a lugareños y visitantes por igual. Con una escena musical diversa y vibrante, Madrid es un destino imprescindible para los amantes de la música.
La Music Session 53 fue un evento musical que reunió a varios artistas reconocidos de la música latina en el año 2018. Entre ellos, destacaron Shakira y Gerard Piqué, quienes realizaron una presentación memorable que dejó al público emocionado y maravillado.
Afinar una guitarra es importante para poder tocar correctamente y para que los acordes suenen bien.
La catalana amante de los ritmos andaluces por fin está a punto de volver. Dos años y medio después de su último disco "El mal querer" en 2018, con el que ganó los Grammy, Rosalía vuelve a la escena.