Love story
Everyday, love story
Tell me make I
Ouu make I
Everyday no be normal day oh
Everytime I dey feel someway oh
Only you wey dey dey my head, na your love wey scatter my brain
You give me loving, you run away oh,
You give me time make I change my way oh
I just dey form to dey do yanga, I know I act like a tough-tough guy
When you no dey call me, I dey lonely
When you no dey text me, I dey lonely oh
When you no dey for me, I dey lonely oh
When you no dey touch me I dey lonely oh
Got me in my feelings
Girl you got me all up in feelings
Darling malo sún
Darling súnmomi oh
I go die for you
I go ride for you
Darling malo sún
Darling súnmomi oh
I go die for you
I go ride for you
We go make am wella wella
We go change am wella wella eh
Make we make am wella wella
Make we change am wella wella
We go make am wella wella
We go change am wella wella eh
Make we make am wella wella
Make we change am wella wella
Everyday no be normal day oh, everyday I dey find my way oh
You dey vex say I gone gone gone
Say na you be the work work work
Only you be the one for me oh
Wetin you do dey enough for me oh
When you no dey, who go ride for me oh?
No to dey use me do yanga ooh
When you no dey call me, I dey lonely
When you no dey text me, I dey lonely oh
When you no dey for me, I dey lonely oh
When you no dey touch me I dey lonely oh oh
Got me in my feelings
Girl you got me all up in feelings
Darling malo sún
Darling súnmomi oh
I go die for you
I go ride for you
Darling malo sún
Darling súnmomi oh
I go die for you
I go ride for you
We go make am wella wella
We go change am wella wella eh
Make we make am wella wella
Make we change am wella wella
We go make am wella wella
We go change am wella wella eh
Make we make am wella wella
Make we change am wella wella
Love story
Everyday, love story
Tell me make I
Ouu make I
Love story
Everyday, love story
Tell me make I
Ouu make I
Love story oh...!
Desde los primeros días del cine, la música ha sido una parte esencial de la experiencia cinematográfica. La música en películas puede crear emociones, realzar escenas, y transportar a los espectadores a mundos imaginarios.
El 22 de agosto es un día especial para los fanáticos de la música en todo el mundo, ya que marca el cumpleaños de una de las estrellas pop más brillantes y talentosas de nuestra época: Dua Lipa
El Caribe, esa región de belleza paradisíaca y diversidad cultural, es también la cuna de algunos de los géneros musicales más emocionantes y entrañables del mundo.
En un movimiento que sacudió la industria musical, Universal Music Group ha anunciado recientemente la adquisición de Chabaka Music
La música es un lenguaje universal que trasciende barreras culturales y lingüísticas. Puede emocionarnos, inspirarnos y, lo que es más importante, ayudarnos a aprender un nuevo idioma de una manera divertida y efectiva.
Madrid ofrece una amplia gama de géneros musicales que deleitan a lugareños y visitantes por igual. Con una escena musical diversa y vibrante, Madrid es un destino imprescindible para los amantes de la música.
La Music Session 53 fue un evento musical que reunió a varios artistas reconocidos de la música latina en el año 2018. Entre ellos, destacaron Shakira y Gerard Piqué, quienes realizaron una presentación memorable que dejó al público emocionado y maravillado.
Afinar una guitarra es importante para poder tocar correctamente y para que los acordes suenen bien.
La catalana amante de los ritmos andaluces por fin está a punto de volver. Dos años y medio después de su último disco "El mal querer" en 2018, con el que ganó los Grammy, Rosalía vuelve a la escena.