La la la la
Body smoking like a sage it dey sweet my soul
And you give me no drama drama
That is why me i pin, me no lettin go
Omo lemme be your charger charger
Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer
Make I scatter your dadadada
Any time any day any minute any how
Yeah yeah
My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam)
We go dey rack we go dey pam pam
Pam pam pam
Pam Pam Pam pam pam
Pam Pam Pam
Pam Pam Pam
I go do you wetin big Sean dey do jhene aiko
I be loving you crazy like I be psycho
The butterfliеs in your stomach no go fly go
Dem no go fit comot even if you do lipo
Girliе you’re the officer, lock me up officer
Be a strict punisher, drag me like you do shisha
See ya fifty litre
Soft semovita
How the skin tight you dey wear take take dey fit am
You dey discombobulate me
With your figure 8
Omo i no dey exaggerate
The way that you’re rotating go dislocate all the bone weh dey for my waist
La la la la
Body smoking like a sage it dey sweet my soul
And you give me no drama drama
That is why me i pin, me no lettin go
Omo lemme be your charger charger
Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer
Make I scatter your dadadada
Any time any day any minute any how
Yeah yeah
My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam)
We go dey rack we go dey pam pam
Pam pam pam
Pam Pam Pam pam pam
Pam Pam Pam
Pam Pam Pam
I don’t want no drama
Let me be your boo
What are you into
You cause wahala when you walk into the room
I dey catchy flu
You’re my desire
My holy fire
You be like ini mani moo
You’re my desire and I don’t wanna let you go like
Pam Pam Pam Pam Pam Pam Pam
You’re the only one I swear
Pam Pam Pam Pam Pam Pam
And I will never let you go
La la la la
Body smoking like a sage it dey sweet my soul
And you give me no drama drama
That is why me i pin, me no lettin go
Omo lemme be your charger charger
Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer
Make I scatter your dadadada
Any time any day any minute any how
Yeah yeah
My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam)
We go dey rack we go dey pam pam
Pam pam pam
Pam Pam Pam pam pam
Pam Pam Pam
Pam Pam Pam
Olamide Gbenga Adedeji, conocido profesionalmente como Olamide, es un rapero y cantante nigeriano nacido en Lagos en 1989. Considerado uno de los pioneros del hip hop yoruba, Olamide ha alcanzado una popularidad nacional gracias a su estilo musical energético y sus rimas incisivas. Su música a menudo explora temas sociales y la vida cotidiana, resonando con un público amplio en Nigeria y más allá. Olamide ha colaborado con numerosos artistas nigerianos prominentes, incluyendo Wizkid, Phyno y Davido. Su álbum de 2013, "Baddest Guy Ever Liveth", se considera uno de los más importantes en la historia del hip hop nigeriano. Entre sus canciones más representativas figuran "Wo", "Science Student" y "Eni Duro".
Desde los primeros días del cine, la música ha sido una parte esencial de la experiencia cinematográfica. La música en películas puede crear emociones, realzar escenas, y transportar a los espectadores a mundos imaginarios.
El 22 de agosto es un día especial para los fanáticos de la música en todo el mundo, ya que marca el cumpleaños de una de las estrellas pop más brillantes y talentosas de nuestra época: Dua Lipa
El Caribe, esa región de belleza paradisíaca y diversidad cultural, es también la cuna de algunos de los géneros musicales más emocionantes y entrañables del mundo.
En un movimiento que sacudió la industria musical, Universal Music Group ha anunciado recientemente la adquisición de Chabaka Music
La música es un lenguaje universal que trasciende barreras culturales y lingüísticas. Puede emocionarnos, inspirarnos y, lo que es más importante, ayudarnos a aprender un nuevo idioma de una manera divertida y efectiva.
Madrid ofrece una amplia gama de géneros musicales que deleitan a lugareños y visitantes por igual. Con una escena musical diversa y vibrante, Madrid es un destino imprescindible para los amantes de la música.
La Music Session 53 fue un evento musical que reunió a varios artistas reconocidos de la música latina en el año 2018. Entre ellos, destacaron Shakira y Gerard Piqué, quienes realizaron una presentación memorable que dejó al público emocionado y maravillado.
Afinar una guitarra es importante para poder tocar correctamente y para que los acordes suenen bien.
La catalana amante de los ritmos andaluces por fin está a punto de volver. Dos años y medio después de su último disco "El mal querer" en 2018, con el que ganó los Grammy, Rosalía vuelve a la escena.