*Phone dial*
Hey, Eazi
I called you? um? i dont know where you are
But Call me back, i wanna talk about things
I wanna work them out
I dont want to fight anymore
Love? Cuppy!
Zagadat
Its your boy Eazi
Ehn en
My lady ehn ehn ehehn
Zagadat
Cant you see, cant you see
Every time girl, You're on my mind
And you know that i know
Every time girl,I'm on your mind
See
I want to fight ee for your love oh
I want to fight ee for your love oh
For your love, For your love
See
I ready to fight ee for your love oh
I ready to fight ee for your love oh
I go fit to shoot person for your love
For your love eh
Baby
Can't you see, Make i knock out o
Things to share
If i know, If i be know oh
All these lies wey tear us apart
I fit to buy gun for your love oh
I fit to fight ee for your love oh
I no go play for your love oh
For your love, Eh
I fit to buy gun for your love oh
I ready to fight ee for your love oh
Walahi, I go shoot person for your love
For your love oh, My baby oh
Baby me, I no go mind them
Baby me, I no go mind them
All these bad things we them dey say
I no go mind them
You be the finest, Wey you be the baddest
all these bad things wey them dey say
Wetin i dey see for my eye
Wey e be you
Wetin e dey my heart, Wey e be you
Wey you never lie to me, Say e be true
I say you never lie to me, Wey you be true
Only you ou ou, Only you ou ou ou
Baby na you ou, ey ey ey
I fit to fight ee for your love oh
I fit to fight ee for your love oh
I ready to fight ee for your love oh
Your love
I want to fight ee for your love oh
I ready to fight ee for your love eh
I go fit to shoot person for your love oh
For your love, My baby
eh eh eh
Oh oh
Desde los primeros días del cine, la música ha sido una parte esencial de la experiencia cinematográfica. La música en películas puede crear emociones, realzar escenas, y transportar a los espectadores a mundos imaginarios.
El 22 de agosto es un día especial para los fanáticos de la música en todo el mundo, ya que marca el cumpleaños de una de las estrellas pop más brillantes y talentosas de nuestra época: Dua Lipa
El Caribe, esa región de belleza paradisíaca y diversidad cultural, es también la cuna de algunos de los géneros musicales más emocionantes y entrañables del mundo.
En un movimiento que sacudió la industria musical, Universal Music Group ha anunciado recientemente la adquisición de Chabaka Music
La música es un lenguaje universal que trasciende barreras culturales y lingüísticas. Puede emocionarnos, inspirarnos y, lo que es más importante, ayudarnos a aprender un nuevo idioma de una manera divertida y efectiva.
Madrid ofrece una amplia gama de géneros musicales que deleitan a lugareños y visitantes por igual. Con una escena musical diversa y vibrante, Madrid es un destino imprescindible para los amantes de la música.
La Music Session 53 fue un evento musical que reunió a varios artistas reconocidos de la música latina en el año 2018. Entre ellos, destacaron Shakira y Gerard Piqué, quienes realizaron una presentación memorable que dejó al público emocionado y maravillado.
Afinar una guitarra es importante para poder tocar correctamente y para que los acordes suenen bien.
La catalana amante de los ritmos andaluces por fin está a punto de volver. Dos años y medio después de su último disco "El mal querer" en 2018, con el que ganó los Grammy, Rosalía vuelve a la escena.