Aww.. Yeah, Yeah, Stayboy Dey For You..
Oooo… Starboy Dey For You
Baby Girl You Fine You Set Oh
Girl You Make My Eye Dey Red Oh
Anytime You No Dey Close To Me Yeah Yeah
Baby Girl Na You I Want Oh
Baby Shey Na Me You Want Oh
Make We Dey One Plus One Na Two, Yeah, Yeah, Yeah
Walachi Oh Say, Walicha, Walicha Oh Sey Wani Ocha
Walachi Oh Say, Walicha, E Be Only You Be My Desire Oh
Walachi Oh Say, Walicha, Walicha Oh Sey Wani Ocha
Walachi Oh Say, Walicha, Only Your Water Fit Quench My Fire
Aww.. Yeah, Yeah, Stayboy Dey For You..
Oooo… Starboy Dey For You
Make You No Dey Whine, You You Dey Stand Fit Oh
Open Up My Mind Say Na Only You Dey My Mind Oh
Yeah. Baby Girl You Fine, You Set Oh
Girl You Make My Eye Dey Red Oh
Anytime You No Dey Close To Me, Yeah Yeah
Baby Girl Na You I Want Oh
Baby Shey Na Me You Want Oh
Make We Dey One Plus One Na Two, Yeah Yeah, Yeah
Walachi Oh Say, Walicha, Walicha Oh Sey Wani Ocha
Walachi Oh Say, Walicha, E Be Only You Be My Desire Oh
Walachi Oh Say, Walicha, Walicha Oh Sey Wani Ocha
Walachi Oh Say, Walicha, Only Your Water Fit Quench My Fire
Aww.. Yeah, Yeah, Stayboy Dey For You..
Oooo… Starboy Dey For You
This Kind Love Wey I Get E No Koni Oh
Baby Girl I Go Dey With You Till The Morning Oh
This Love We I Get For You E No Funny Oh
No Be Koni Koni Love Wey I Use You Play (Use You Play, Odor)
Anywhere You Go Baby I Go Be Your Handbag
Gone Are The Days I Go Let You Stand Far
Make You No Dey Whine, You You Dey Stand Fit Oh
Open Up My Mind, Say Na Only You Dey My Mind Oh
Walachi Oh Say, Walicha, Walicha Oh Sey Wani Ocha
Walachi Oh Say, Walicha, E Be Only You Be My Desire Oh
Walachi Oh Say, Walicha, Walicha Oh Sey Wani Ocha
Walachi Oh Say, Walicha, Only Your Water Fit Quench My Fire
Aww.. Yeah, Yeah, Stayboy Dey For You..
Oooo… Starboy Dey For You
Desde los primeros días del cine, la música ha sido una parte esencial de la experiencia cinematográfica. La música en películas puede crear emociones, realzar escenas, y transportar a los espectadores a mundos imaginarios.
El 22 de agosto es un día especial para los fanáticos de la música en todo el mundo, ya que marca el cumpleaños de una de las estrellas pop más brillantes y talentosas de nuestra época: Dua Lipa
El Caribe, esa región de belleza paradisíaca y diversidad cultural, es también la cuna de algunos de los géneros musicales más emocionantes y entrañables del mundo.
En un movimiento que sacudió la industria musical, Universal Music Group ha anunciado recientemente la adquisición de Chabaka Music
La música es un lenguaje universal que trasciende barreras culturales y lingüísticas. Puede emocionarnos, inspirarnos y, lo que es más importante, ayudarnos a aprender un nuevo idioma de una manera divertida y efectiva.
Madrid ofrece una amplia gama de géneros musicales que deleitan a lugareños y visitantes por igual. Con una escena musical diversa y vibrante, Madrid es un destino imprescindible para los amantes de la música.
La Music Session 53 fue un evento musical que reunió a varios artistas reconocidos de la música latina en el año 2018. Entre ellos, destacaron Shakira y Gerard Piqué, quienes realizaron una presentación memorable que dejó al público emocionado y maravillado.
Afinar una guitarra es importante para poder tocar correctamente y para que los acordes suenen bien.
La catalana amante de los ritmos andaluces por fin está a punto de volver. Dos años y medio después de su último disco "El mal querer" en 2018, con el que ganó los Grammy, Rosalía vuelve a la escena.