Stonebwoy

Letra Ekelebe Stonebwoy

 541

Valorar esta letra:
'calificación: 0.0/10 - Votos en total: 0

Ekelebe


Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don't do like junky wey just come play

Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don't make me pull up, pull up the ruger

My paddy, yeah
You go, dey rush and go bite your finger
Bad man, no chase after girl pon Tinder 1 GAD
Alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under my paddy, yeah
You go, dey rush and go bite your finger
Bad man, no chase after girl pon Tinder 1 GAD
Alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under

Ekelebe you be de gdege just because I gbele gbele
You want play, don't try to sample, yeah
'Cause you go tele, yeah
Unu the afro dancehall Pele
Dem better know when the gyal dem see me a road
Come hear the sexy voice, a bawl and roar
Dem say dem love Stonebwoy to the core
And me love them more

Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don't do like junky wey just come play

Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
(Yea-yeah) don't make me pull up, pull up the ruger

Many men are looking at my Shawty, make dem touch
Odeumodu ekeleba na wetin dem dey call me for Naiha
Anytime I pull up, pull up, hey give me everything
All the things I request, Stonebwoym dey fall out
Igbo plus all the burantashi
She don warn me when you put am OG no dey flinch
But I don knack from morning Abema mp dey gree
Who wan dey price her? You fit? Stonebwoy the money to choke Abi?
I can't be hungry, icy bling bling, they know na my policy
Ogbonge crib, na there wey we dey live 100 meters
Run my race, Burna Boy ability
Comot my condom, fuck up the pum pum quarantine with my boo
Punish me omo fuck, am like na taboo

And weh mi na go see temper dem a temper
With the Rasta man peace but I a stan talawa
Like a one marker tree, have a guardian angel
Mama Catherine ah ah dem
Dem never match up to the stamina
Done kilometers, done meters
Done miles me dem a follow inna di game
Like a compass them try to pass and dem loss

Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don't do like junky wey just come play

Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don't make me pull up, pull up the
Ruger

My paddy, yeah
You go, dey rush and go bite your finger
Bad man, no chase after girl pon Tinder 1 GAD
Alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under my paddy, yeah
You go, dey rush and go bite your finger
Bad man, no chase after girl pon Tinder 1 GAD
Alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under

Gracias porque corrigió esta letra
 
El texto musical EKELEBE de STONEBWOY también está presente en el álbum Up & runnin6 (2024)

Leave a comment to the song

Biografia

Stonebwoy, cuyo nombre real es Livingstone Etse Satekla, es un cantante y productor discográfico ghanés nacido en Ashaiman en 1988. Considerado uno de los pioneros del género dancehall en Ghana, ha ganado fama internacional gracias a su música enérgica y rítmica, a menudo con letras sociales y políticas. A lo largo de su carrera, Stonebwoy ha colaborado con artistas destacados como Sarkodie, Sean Paul y Keri Hilson. Ha ganado numerosos premios, incluido el premio al Artista Afrobeat del año en los BET Awards en 2015. Algunos de sus temas más representativos son "Climax", "Baafira" y "Nominate".

Noticias del mundo de la musica

La Magia de la Música en el Cine: Una Banda Sonora en Español

25/09/2023

Desde los primeros días del cine, la música ha sido una parte esencial de la experiencia cinematográfica. La música en películas puede crear emociones, realzar escenas, y transportar a los espectadores a mundos imaginarios.

¡Feliz Cumpleaños, Dua Lipa! - Celebrando el Éxito de una Estrella Pop Global

12/09/2023

El 22 de agosto es un día especial para los fanáticos de la música en todo el mundo, ya que marca el cumpleaños de una de las estrellas pop más brillantes y talentosas de nuestra época: Dua Lipa

Los Diferentes Tipos de Música Caribeña

30/08/2023

El Caribe, esa región de belleza paradisíaca y diversidad cultural, es también la cuna de algunos de los géneros musicales más emocionantes y entrañables del mundo.

Servicios para artistas: Universal Music adquiere Chabaka Music

30/08/2023

En un movimiento que sacudió la industria musical, Universal Music Group ha anunciado recientemente la adquisición de Chabaka Music

Cómo Aprender Español con la Música

30/08/2023

La música es un lenguaje universal que trasciende barreras culturales y lingüísticas. Puede emocionarnos, inspirarnos y, lo que es más importante, ayudarnos a aprender un nuevo idioma de una manera divertida y efectiva.

La Música en Madrid: Un Ritmo que Enamora

30/05/2023

Madrid ofrece una amplia gama de géneros musicales que deleitan a lugareños y visitantes por igual. Con una escena musical diversa y vibrante, Madrid es un destino imprescindible para los amantes de la música.

Shakira y Piqué: Una Pareja Talentosa en la Music Session 53

15/03/2023

La Music Session 53 fue un evento musical que reunió a varios artistas reconocidos de la música latina en el año 2018. Entre ellos, destacaron Shakira y Gerard Piqué, quienes realizaron una presentación memorable que dejó al público emocionado y maravillado.

como afinar una guitarra

14/03/2023

Afinar una guitarra es importante para poder tocar correctamente y para que los acordes suenen bien.

La vuelta de Rosalia

07/02/2022

La catalana amante de los ritmos andaluces por fin está a punto de volver. Dos años y medio después de su último disco "El mal querer" en 2018, con el que ganó los Grammy, Rosalía vuelve a la escena.