Oh yeah yeah yeah
Eehhh mo gbe o eee
(Blaq Jerzee on the beat) (chii)
For the girl for the girl dem
Bad man for the girl, for the dem
Are you fe-feeling feeling that
Release it
You have captured my heart o, baby o, ehh
Any time i move you dey hold me down o, baby o, yeahh
Sey i must to shoot my shot o, baby o
Maka Chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar)
Everyday with you, i dey sempe sempe
High me like i drink sapele water
Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke
We go run the matter inside the keke na pe-pe
Everyday with you, i dey sempe sempe
High me like i drink sapele water
Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke
We go run the matter inside the keke na pe-pe
Yeah
Oya baby blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Sample your trumpet blow blow o
Oya baby jo
Jo jo fun daddy yo yo
Jo jo like mummy
Jo fun alhaji oo
Baby make i yan you different tori
See the feeing you give me
My girl, e dey enter body oo
I beg you do me small small
I beg you do me no be rush
That girl baby blow blow blow
Oya baby blow blow
Blow blow fun daddy yo yo
Blow blow like mummy yo yo
Blow my cassava yo, wo wo
Oya baby blow blow
Blow blow like mummy yo yo
Blow blow daddy yo yo
Oh my baby blow blow blow
(release)
O ya baby sempe sempe
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje je je
Run the matter inside the keke na pe-pe
O ya baby sempe sempe
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje je je
Run the matter inside the keke na pe-pe
Yeah
Oya baby blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Sample your trumpet blow blow o
Oya baby jo
Jo jo fun daddy yo yo
Jo jo like mummy
Jo fun alhaji oo
Say say
You have captured my heart o, baby o, ehh
Any time i move you dey hold me down o, baby o, yeahh
Sey i must to shoot my shot o, baby o
Maka Chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar)
O ya baby sempe sempe
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje je je
Run the matter inside the keke na pe-pe
Desde los primeros días del cine, la música ha sido una parte esencial de la experiencia cinematográfica. La música en películas puede crear emociones, realzar escenas, y transportar a los espectadores a mundos imaginarios.
El 22 de agosto es un día especial para los fanáticos de la música en todo el mundo, ya que marca el cumpleaños de una de las estrellas pop más brillantes y talentosas de nuestra época: Dua Lipa
El Caribe, esa región de belleza paradisíaca y diversidad cultural, es también la cuna de algunos de los géneros musicales más emocionantes y entrañables del mundo.
En un movimiento que sacudió la industria musical, Universal Music Group ha anunciado recientemente la adquisición de Chabaka Music
La música es un lenguaje universal que trasciende barreras culturales y lingüísticas. Puede emocionarnos, inspirarnos y, lo que es más importante, ayudarnos a aprender un nuevo idioma de una manera divertida y efectiva.
Madrid ofrece una amplia gama de géneros musicales que deleitan a lugareños y visitantes por igual. Con una escena musical diversa y vibrante, Madrid es un destino imprescindible para los amantes de la música.
La Music Session 53 fue un evento musical que reunió a varios artistas reconocidos de la música latina en el año 2018. Entre ellos, destacaron Shakira y Gerard Piqué, quienes realizaron una presentación memorable que dejó al público emocionado y maravillado.
Afinar una guitarra es importante para poder tocar correctamente y para que los acordes suenen bien.
La catalana amante de los ritmos andaluces por fin está a punto de volver. Dos años y medio después de su último disco "El mal querer" en 2018, con el que ganó los Grammy, Rosalía vuelve a la escena.