Harrysong

Letra Reggae blues Harrysong

 581

Valorar esta letra:
'calificación: 0.0/10 - Votos en total: 0

Reggae blues


After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, bae boo
Even your boo get a boo
A boo, a boo
Share the gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They groove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Skiibii o pop champagne oh ah ah

Bobo see baddo wey dem dey bu
Dey bu, dey bu
He dey tell Amokachi the bull
The bull, the bull
See money for floor like swimming pool
The pool, the pool
Eh dey gimme wings like Redi bull
The bull, the bull
Baby anything you want make I do
I do, I do
I no be tiger back to my bull
My bull, my bull
Oya now, our master oh
E dey gbadun oh
If your body touch omoge she go get belle
Jesu

After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, bae boo
Even your boo get a boo
A boo, a boo
Share the gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They groove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Skiibii o pop champagne oh ah ah

Ladies call me talk and do
I talk, I do
Cos I no dey for cock and bull
The bull, the bull
Dance for reggae, Dance my blues
The blues, the blues
Na turn by turn life dey do
Dey do, dey do
Oya my madam
Dance for me my madam
I like how you gbalam
I will spend you many dollar eh
Oya my madam, dance for me my madam
I like how you gbalam
I spend you my dollar eh

After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, bae boo
Even your boo get a boo
A boo, a boo
Share the gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They groove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Skiibii o pop champagne oh ah ah

Baby say am more than good
His good, his good
Na me dey put am in the mood oh
In mood, in mood
Baby come over my place oh
My place, my place
Make you dance the reggae, dance the blues
The blues, the blues
If you give am to me I go take am
Take am
I like the way you dey shake am
shake am
call me daddy, I go call you mummy ooh
I like the way you dey take am
Take am
Na only you wey no dey fake am
Fake am
I call you mummy
Just call me daddy oh, daddy
Because

After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, bae boo
Even your boo get a boo
A boo, a boo
Share the gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They groove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Skiibii o pop champagne oh ah ah

No go think am na dollar we spend no be cefa
Ah ah
Na enjoyment i dey, cos me no come this life to suffer
Eh eh
Enugu girls dem like to do
To do, to do
As long as you get money to boost
To boost, to boost
Baby your baka big like toolz
Like toolz, like toolz
Follow me come and pay your dues
Your dues, your dues
I know that you're feeling the nigga oh
Nigga oh
And na my money, you feeling the nikka oh
Nikka oh, nikka tinini tanana nita
Sapala biko ntaa

After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, bae boo
Even your boo get a boo
A boo, a boo
Share the gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They groove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Skiibii o pop champagne oh ah ah

Gracias porque corrigió esta letra
 

Leave a comment to the song

Biografia

Harrysong, cuyo nombre real es Harrison Tare Okiri, es un cantante y compositor nigeriano nacido en Delta State. Activo desde 2008, alcanzó la fama nacional con su álbum debut "Mr. Song" en 2013. Es conocido por su estilo musical que fusiona elementos de afrobeat, R and B y pop. Algunos de sus temas más populares incluyen "Reggae Blues", "Sangolo" y "Man Must Chop". Harrysong ha colaborado con artistas como Davido, Kcee y Olamide. En 2017, fundó su propio sello discográfico, Alter Plate Music.

Noticias del mundo de la musica

La Magia de la Música en el Cine: Una Banda Sonora en Español

25/09/2023

Desde los primeros días del cine, la música ha sido una parte esencial de la experiencia cinematográfica. La música en películas puede crear emociones, realzar escenas, y transportar a los espectadores a mundos imaginarios.

¡Feliz Cumpleaños, Dua Lipa! - Celebrando el Éxito de una Estrella Pop Global

12/09/2023

El 22 de agosto es un día especial para los fanáticos de la música en todo el mundo, ya que marca el cumpleaños de una de las estrellas pop más brillantes y talentosas de nuestra época: Dua Lipa

Los Diferentes Tipos de Música Caribeña

30/08/2023

El Caribe, esa región de belleza paradisíaca y diversidad cultural, es también la cuna de algunos de los géneros musicales más emocionantes y entrañables del mundo.

Servicios para artistas: Universal Music adquiere Chabaka Music

30/08/2023

En un movimiento que sacudió la industria musical, Universal Music Group ha anunciado recientemente la adquisición de Chabaka Music

Cómo Aprender Español con la Música

30/08/2023

La música es un lenguaje universal que trasciende barreras culturales y lingüísticas. Puede emocionarnos, inspirarnos y, lo que es más importante, ayudarnos a aprender un nuevo idioma de una manera divertida y efectiva.

La Música en Madrid: Un Ritmo que Enamora

30/05/2023

Madrid ofrece una amplia gama de géneros musicales que deleitan a lugareños y visitantes por igual. Con una escena musical diversa y vibrante, Madrid es un destino imprescindible para los amantes de la música.

Shakira y Piqué: Una Pareja Talentosa en la Music Session 53

15/03/2023

La Music Session 53 fue un evento musical que reunió a varios artistas reconocidos de la música latina en el año 2018. Entre ellos, destacaron Shakira y Gerard Piqué, quienes realizaron una presentación memorable que dejó al público emocionado y maravillado.

como afinar una guitarra

14/03/2023

Afinar una guitarra es importante para poder tocar correctamente y para que los acordes suenen bien.

La vuelta de Rosalia

07/02/2022

La catalana amante de los ritmos andaluces por fin está a punto de volver. Dos años y medio después de su último disco "El mal querer" en 2018, con el que ganó los Grammy, Rosalía vuelve a la escena.