No time eh ah
na bracket eh
ape planet
.................
peter and paul
dey don kolo eh
na na
Verse 1
No time eh
that's why me I say make i yarn tori eh
the thing the thing wey dey vex me eh
na the same thing wey dey vex you eh
For this world, the good dey die
and for the bad, na them dey survive.
See I don try make I ask God why
e con be like say i dey waste my time
oya everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
if you wan do good
make you go cold eh
without it, some people go scatter your brain
Chorus
na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh
i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh
Verse 2
Na this thing dey make me kolo eh
better thing better thing no dey last eh
if you dey hear me,
no doubt me eh .
Believe me that na true story eh
walahi
everybody no time eh
see our name na the bracket.
Before, we do that song happy day
but now we don comot with
yori yori eh
I say everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
If you wan do good,
make you go cold eh
without it, some people go blow off your brain.
Chorus
na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh
i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh
P Square
Se una dey see
as peter and paul and bracket
them don dey go
I remember when we do gbedu last night
them don kolo
them say we no sabi sing eh
some say na only dance we dey dance eh
we con bring back bizzy body eh
temptation
them say na copy copy na copy copy eh
we go back again and bring do me
and roll it eh
with a good video
wetin remain eh?
Chorus
na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh
i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh
e ye ..... (repeatedly)
Bridge
Omo no time
better thing no dey last
no time eh
better thing better thing no dey last eh
na bracket eh
peter and paul don kolo eh
today na today
If e dey do you yori yori eh
everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
if you wan do good, make you go cold eh
without it, some people go take you dey play play.
[back to chorus]
Bracket es una banda de rock punk procedente de Forestville, California. Formada en 1992, el grupo ganó popularidad en los años 90 gracias a su sonido energético y sus intensas actuaciones en vivo. Su estilo musical se caracteriza por riffs de guitarra agresivos, letras directas y un ritmo implacable típico del punk rock californiano. Entre sus canciones más representativas figuran "The Way It Is", "I'm Not Your Friend" y "No More Lies". Bracket ha publicado varios álbumes de estudio, incluyendo "Bracket" (1994) y "The Second Coming" (1997), que ayudaron a consolidar su posición en el panorama musical punk.
Desde los primeros días del cine, la música ha sido una parte esencial de la experiencia cinematográfica. La música en películas puede crear emociones, realzar escenas, y transportar a los espectadores a mundos imaginarios.
El 22 de agosto es un día especial para los fanáticos de la música en todo el mundo, ya que marca el cumpleaños de una de las estrellas pop más brillantes y talentosas de nuestra época: Dua Lipa
El Caribe, esa región de belleza paradisíaca y diversidad cultural, es también la cuna de algunos de los géneros musicales más emocionantes y entrañables del mundo.
En un movimiento que sacudió la industria musical, Universal Music Group ha anunciado recientemente la adquisición de Chabaka Music
La música es un lenguaje universal que trasciende barreras culturales y lingüísticas. Puede emocionarnos, inspirarnos y, lo que es más importante, ayudarnos a aprender un nuevo idioma de una manera divertida y efectiva.
Madrid ofrece una amplia gama de géneros musicales que deleitan a lugareños y visitantes por igual. Con una escena musical diversa y vibrante, Madrid es un destino imprescindible para los amantes de la música.
La Music Session 53 fue un evento musical que reunió a varios artistas reconocidos de la música latina en el año 2018. Entre ellos, destacaron Shakira y Gerard Piqué, quienes realizaron una presentación memorable que dejó al público emocionado y maravillado.
Afinar una guitarra es importante para poder tocar correctamente y para que los acordes suenen bien.
La catalana amante de los ritmos andaluces por fin está a punto de volver. Dos años y medio después de su último disco "El mal querer" en 2018, con el que ganó los Grammy, Rosalía vuelve a la escena.