And I've been living fast life but I see it in slow mo (Olohun)
Oh no
And you see my lifestyle like a G's in the turbo (For sure)
See many people dey outside wey dey feed man zobo (bobo)
Oh no (Oh no)
And me I stand dey defend like Joseph Yobo
Bad girl say she wan Netflix and chill
So I ja ticket give am warning
If you fall in love, girl e certain
You go chop breakfast I'm not capping
Can you see dribble, Amokachi
I'm not faking this no fugazzi
You see these feelings I'm not catching
?`m? ?p? stand fit I just won dey
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ye ye)
Ama shana e go bright o (Ge ge ti)
Folake for the night o (Ge ge ti)
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ge ge ti)
Ama shana e go bright o (Ye ye)
Folake for the night o (Ge ge ti)
F-I-N-E-S-S-E
Fit be the reason why your bobo won dey jealous me
E fit won dey take am serious, I dey do TOSS P
No fit to resonate, I'm on a different frequency
Ahn-ahn
I don’t think it’s necessary
I’ll be damned if there’s somebody that can do like me
Mehn I be like Mo' Salah coming off the right wing
I'll cut through your defender, you no need to doubt me
I must finesse
And you know sey me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you're not careful oo
Finesse
You know say me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you're not careful oo
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ye ye)
Ama shana e go bright o (Ge ge ti)
Folake for the night o (Ge ge ti)
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ge ge ti)
Ama shana e go bright o (Ye ye)
Folake for the night o (Ge ge ti)
Ahhh, finesse
If I broke na my business
Ama shana e go bright o
Folake for the night o
Ahhh, finesse
If I broke na my business
Ama shana e go bright o
Folake for the night o
Ohh ohh ohh ohh
Ridimakulayooo (Rii)
? maa f'?j? mi sun oh (oh sun gbalaja ja)
? maa f'?j? mi sun oh
Desde los primeros días del cine, la música ha sido una parte esencial de la experiencia cinematográfica. La música en películas puede crear emociones, realzar escenas, y transportar a los espectadores a mundos imaginarios.
El 22 de agosto es un día especial para los fanáticos de la música en todo el mundo, ya que marca el cumpleaños de una de las estrellas pop más brillantes y talentosas de nuestra época: Dua Lipa
El Caribe, esa región de belleza paradisíaca y diversidad cultural, es también la cuna de algunos de los géneros musicales más emocionantes y entrañables del mundo.
En un movimiento que sacudió la industria musical, Universal Music Group ha anunciado recientemente la adquisición de Chabaka Music
La música es un lenguaje universal que trasciende barreras culturales y lingüísticas. Puede emocionarnos, inspirarnos y, lo que es más importante, ayudarnos a aprender un nuevo idioma de una manera divertida y efectiva.
Madrid ofrece una amplia gama de géneros musicales que deleitan a lugareños y visitantes por igual. Con una escena musical diversa y vibrante, Madrid es un destino imprescindible para los amantes de la música.
La Music Session 53 fue un evento musical que reunió a varios artistas reconocidos de la música latina en el año 2018. Entre ellos, destacaron Shakira y Gerard Piqué, quienes realizaron una presentación memorable que dejó al público emocionado y maravillado.
Afinar una guitarra es importante para poder tocar correctamente y para que los acordes suenen bien.
La catalana amante de los ritmos andaluces por fin está a punto de volver. Dos años y medio después de su último disco "El mal querer" en 2018, con el que ganó los Grammy, Rosalía vuelve a la escena.