Ayy, Rvssian
Another banger
African girly come and hop in my beamer
You know me, I really wanna take you for dinner
You know me, I get the money pass, Shina Peter
For my area they dey call me Godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure, say you beat am
If another nigga wan carry my seniorita
I go chop am like say na semovita, oh
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yah, boys like you
I like bad boys like you
Finna give her all the touching and the loving that she needing, yah
Biggie baka wey dey make a bad man shout Oroma!
Filomena do the dirty wine for dah conga
No fit to leave you for any reason
Mmm
I want to invest in your body, oh
I want to invest with my money, oh
You know say na you I go marry, oh
How many pikin we go born? Oh
This our love no go funny, huh
Me I no go dey play with my shawty, huh
Anytime I look at your body, huh
Girl you dey make me dey horny, huh
Mmm, mmm, mmm
Shawty o your body make me go down low
Wetting I go do without your love, ooh
African girly come and hop in my beamer
You know me, I really wanna take you for dinner
You know me, I get the money pass, Shina Peter
For my area they dey call me Godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure, say you beat am
If another nigga wan carry my seniorita
I go chop am like say na semovita, oh
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yah, boys like you
I like bad boys like you
Finna give her all the touching and the loving that she needing, yah
Biggie baka wey dey make a bad man shout Oroma!
Filomena do the dirty wine for dah conga
No fit to leave you for any reason
Girl I go dey for you
Girl I go dey for you baby
Dey for you
Girl I go craze for you baby
Vex for you
Why I go vex for you baby?
Fool for you
I too mumu for you baby
Sister bumbela, your baka make me miss my fasting and prayer
Omotena o Ama young fella
But me I fit to spend all my racks and chedah for you
Sister bumbela your baka make me miss my fasting and prayer
Omotena o Ama young fella
But me I fit to spend all my racks and chedah for you, for you
African girly come and hop in my beamer
You know me, I really wanna take you for dinner
You know me, I get the money pass, Shina Peter
For my area they dey call me Godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure, say you beat am
If another nigga wan carry my seniorita
I go chop am like say na semovita, oh
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yah, boys like you
I like bad boys like you
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yah, boys like you
I like bad boys like you
Desde los primeros días del cine, la música ha sido una parte esencial de la experiencia cinematográfica. La música en películas puede crear emociones, realzar escenas, y transportar a los espectadores a mundos imaginarios.
El 22 de agosto es un día especial para los fanáticos de la música en todo el mundo, ya que marca el cumpleaños de una de las estrellas pop más brillantes y talentosas de nuestra época: Dua Lipa
El Caribe, esa región de belleza paradisíaca y diversidad cultural, es también la cuna de algunos de los géneros musicales más emocionantes y entrañables del mundo.
En un movimiento que sacudió la industria musical, Universal Music Group ha anunciado recientemente la adquisición de Chabaka Music
La música es un lenguaje universal que trasciende barreras culturales y lingüísticas. Puede emocionarnos, inspirarnos y, lo que es más importante, ayudarnos a aprender un nuevo idioma de una manera divertida y efectiva.
Madrid ofrece una amplia gama de géneros musicales que deleitan a lugareños y visitantes por igual. Con una escena musical diversa y vibrante, Madrid es un destino imprescindible para los amantes de la música.
La Music Session 53 fue un evento musical que reunió a varios artistas reconocidos de la música latina en el año 2018. Entre ellos, destacaron Shakira y Gerard Piqué, quienes realizaron una presentación memorable que dejó al público emocionado y maravillado.
Afinar una guitarra es importante para poder tocar correctamente y para que los acordes suenen bien.
La catalana amante de los ritmos andaluces por fin está a punto de volver. Dos años y medio después de su último disco "El mal querer" en 2018, con el que ganó los Grammy, Rosalía vuelve a la escena.